Yul Edochie Refuses To Sign Divorce Papers - Gistlover
Yul Edochie and Judy Austin |
Introduction:
Yul Edochie is contesting the divorce, and refusing to sign the divorce papers while he keeps flaunting Judy, says Gistlover.
Latest News From Gistlover
Hello tueh tueh, na Like this wahala Dey start ooo, Shebi una see say na jeje i Dey now before isimili(Judy)and gordon G.O(yul) go Dey call my name for court, them even lie ontop my headðŸ˜ðŸ˜innocent me 🤣🤣
Yul Edochie and Judy Austin |
So e Happen say Yul want eat him cake and have it, e want marry Judy e no want make may go, naso may drag they werey go court,GLB NATION naso isi mili and yul deny each other for court ooo, knowing fully we’ll say them risk jail term, they talk say Jeanlover na malicious blogs, say them no Dey knack each other or marry each other say them be skitmakers, isimili and yul take say ba skit tjem dey do ooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣una sha know say I no Dey talk without proof, remember when I broke this gist I bring receipt of their traditional wedding wey them hide do, una know say nobody dey lie ontop my head eh him go escape na inside court there tjem get their disgrace, lawyer askntj who get the oyinbo pikin wey them born 🤣🤣🤣na skit too?
Yul Edochie is contesting the divorce, and refusing to sign the divorce papers while he keeps flaunting this
Judy with the hope of damaging May and her children mentally and on the media.after plenty back and fight for court sha ba him lawyer hammer them with plenty evidence,water dry for their fish body(omi ba tan leyin Eja wan) as it is now all the evidences submitted can be used as a strong ground for divorce and una GO fit risk jail term as he Dey go so,isimili and yul don go Facebook go Dey bribe all the cut and join blogs there make them come support them and advocate for them , all the cut and join roadside osan gangan bloggers on Facebook don take up the matter now , the matter is still on but before we hear final final abeg I nene better tailor wey fit help me see sokoto penpe(prison uniform) for yul, igi ewedu oni wo pawa ooo, I come in peace
Source Credits>> Gistlovergram Instagram
Related postsb>> http://www.gistslover.com/2024/03/i-would-have-been-pastor-if-i-wasnt.html
Comments
Post a Comment